olywizzy - on soft lyrics
[verse one]
ogo ti mo gbe wa aye
ma se ba omi loor
gbe ire temi de ki ma gbadun loor
baa erin ba kan lu odo erin a ba omi loor
so i pray to god make he show me love
[re+frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull
24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti moona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face thе devil
you know the levеl omo na royal rumble
[verse two]
mo fi okpe fun jehovah
audra mi gba
give thanks to jah
enemies wan make i suffer
carry my hustle and my ladder
for my shoulder
go on my knees pray to god make i go far
tori ti sapa baa de all my friends them go j+pa
swear them go bop
tell me who go follow you suffer
he go remain you and your god for kona
so use your head try remember as you suffer
[re+frain]
i dey hustle non stop
i no dey dull 24/7 omo ope i just dey bomb
if i no hustle wetin mama go chop
i get this believing one day he go soft
[chorus]
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
ori ti kpe o moti mo ona ile
person wey fall go still rise again
carry my sword and i face the devil
you know the level omo na royal rumble
written by: olywizzy
Random Lyrics
- jarboe - love does know lyrics
- the telephones - small town dreams lyrics
- evoney fernandes - a mais puta do mundo lyrics
- elxnce - 18 lyrics
- davus - no perdemos tiempo lyrics
- бунин в цвете. (bunin v tsvete) - летать (to fly) lyrics
- šemsa suljaković - bijele zastave lyrics
- ilymay - lies lyrics
- pg_138 - close range lyrics
- zxnine - autro.mp3 lyrics