
omawumi - bottom belle lyrics
kokoma
i stand by
adebisi konga
omawumi’s baby
ehn ehn, wonder
kokoma
i stand by
adebisi konga
omawumi’s baby
ehn ehn, wonder
ehn ehn, wonder
oga buy me bottom belle
coolu my heart yeh
oga buy me bottom belle
coolu my heart yeh
bonswe azikiwe
bonswe ayoh ayoh
bonswe azikiwe
bonswe ayoh ayoh oh
eh eh ayoh ayoh oh
eh eh ayoh ayoh oh
tell me say you like me
me sef tell you my own oh
when e reach to buy me fine things
e wola da rite iyeh
if i tell you say make you do me better
try understand
as a woman wey like plenty money
oya show me you fit shake your body
you be chairman no be for mouth eh
chairman do something, pamurege
flavour, omawumi, baby
bottom belle
abo ba bo ba bo ba bo
abonsuwe
flavour, omawumi, baby
bottom belle
abo ba bo ba bo ba bo
abonsuwe
the way you dey whyne am go down down low
e dey coolu my heart eh
the way you dey shake your bum bum bum
e dey coolu my heart
you want am for naira or dollars
you want am for pounds or euro
anything for you baby
coolu my heart
oya dancia, dancia baby mi
kporokoto kporokoto ogini di
you dey coolu my heart eh
kokoma
i stand by
adebisi konga
omawumi’s baby
ehn ehn, wonder
kokoma
i stand by
adebisi konga
omawumi’s baby
ehn ehn, wonder
ehn ehn, wonder
flavour
omawumi baby
bottom belle
abo ba bo ba bo ba bo
abonsuwe
flavour
omawumi baby
bottom belle
abo ba bo ba bo ba bo
abonsuwe
Random Lyrics
- snak the ripper - wasting away lyrics
- anodin - la goutte glisse lyrics
- marit bergman - were you ever really mine - bonus track lyrics
- baby blue eyes - thinking out loud lyrics
- bat for lashes - if i knew lyrics
- haftbefehl - engel im herz, teufel im kopf lyrics
- kaz bałagane x koldi - na końcu języka lyrics
- mc brinquedo - em cima de mim lyrics
- ol' kainry - tadatata lyrics
- tony orlando & dawn - he don't love you (like i love you) lyrics