
pa brymo & monaky - anomalous lyrics
[verse 1: monaky]
make i open your eyes like fruit of eden
if only you knew where you know reach is a new beginning
e be the vibe you no need to do remix or sped up
’cause e dey gbono nonono, you go see multicolor
make i open your eyes like fruit of eden
no go dey zuss, where you know reach is a new beginning
e be the vibe you no need to do remix or sped up
’cause e dey gbono nonono, you go see multicolor
[chorus: monaky]
you go lelelе ’til early the morning
medе mede no fit be burden
different strain for different jamboree
cranberry for henny
[post+chorus: pa brymo]
me na anoma naly, hm
i dey divergent, hm
i like to finesse, finessing
me na anoma naly, hm
i dey divergent, hm
i like to finesse, finessing
[verse 2: pa brymo]
ogbeni wake up
i can tell that you f+cking sleeping
burst the molly
sad boys dem one be happy
crash the party
i make orobo kiboroki
we no sabi your face, n+gga get to stepping
e dey be dem like science
see the booty oversize, e dey scatter her spandex
i dey give dem assignment
’cause if you go gbolo gbolo, you go see many colors
[chorus: monaky]
you go lelele ’til early the morning
mede mede no fit be burden
different strain for different jamboree
cranberry for henny
[post+chorus: pa brymo]
me na anoma naly, hm
i dey divergent, hm
i like to finesse, finessing
me na anoma naly, hm
i dey divergent, hm
i like to finesse, finessing
Random Lyrics
- ramon vega - caracol lyrics
- joe "king" carrasco & the crowns - walk it like you talk it lyrics
- asmi - そんなもんね (that's the way it goes) lyrics
- alicia carpenter - fallen for you lyrics
- rae.l (usa) - lifetime lyrics
- ajj - disposable everything (demo) lyrics
- on the radar & m'dep - m'dep on the radar freestyle lyrics
- doddy - obișnuiam lyrics
- caleigh - it wasn't me lyrics
- vayda - star of the story lyrics