azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

pa brymo & monaky - mad lyrics

Loading...

[chorus: pa brymo]
so many reasons why man no fit look back
’cause you know say if no be jah
you know say me i for don mad (i for don)
this streets no get memory, i run my race alone
if no be weed and kpo, me i for done mad (i for don)

[verse 1: pa brymo]
stick to your standards, why you trynna copy me?
when you know say i dey put in effort in everything wey relate to me
oye olohun, say my time don come
dem dey call me the don gorgon
don, don, don, don, don, don gorgon

[chorus: pa brymo]
so many reasons why man no fit look back
’cause you know say if no be jah
you know say me i for don mad (i for don)
this streets no get memory, i run my race alone
if no be weed and kpo, me i for done mad (i for don)

[verse 2: monaky & pa brymo]
give me wings to fly like rеd bull (i fly)
got my blessed ganja nothing i cannot do (rise up and shinе)
i’m alone but never lonely
f.u b+tch you can’t control me
but we can keep on banging lowkey
no dey follow dem play
all this n+ggas dey backward pass theirs b+ttock’s
70% percent ridiculous
small chance whey i get i roll up, roll up (rise up and shine)
i’m alone but never lonely
f.u b+tch you can’t control me
but we can keep on banging lowkey
ey, w+ng and celine
i no care if you no like me
i just wan get this money
i no join illuminati, ye
mash up the party
all my chics dey foreign
i just wan get this money
i nor care if you no like me
[chorus: pa brymo]
so many reasons why man no fit look back
’cause you know say if no be jah
you know say me i for don mad (i for don)
this streets no get memory, i run my race alone
if no be weed and kpo, me i for don mad (i for don)
so many reasons why man no fit look back
’cause you know say if no be jah
you know say me i for don mad (i for don)
this streets no get memory, i run my race alone
if no be weed and kpo, me i for done mad (i for don)



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...