azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

padoboy kareem - beta lyrics

Loading...

(verse 1)
o allah i put all my hope and mi trust in you
no matter the amount of pains i went through
until somebody waka in my shoes
na there dem go know say what i’m dealing with is huge
i dey waka jeje, i dey stand feet
smiling and shining my white t++th
pretend like the wounds inside me don healed
when deep down inside say the thing e dey k!ll me

(pre+chorus)
say shebi na mi know where dey pain me for my body
if i dull i no go get my money
hustle inna rainy, working under sunny
so my family won’t stay starving

and no matter how e dey pain mе for my body
man i gats stay strong for my mommy
grinding everyday for my daily bready
makе my people no go dey hungry

(chorus)
so i pray make e beta beta beta
may something that never better make e even beta
wetin go better go surely beta
i never sleep on this i’ma go getter
e go beta beta beta
believe say e go be e go even beta
when things don scatter na there e go beta

(verse 2
i know say everybody getti different tori to write
broda if i tell you mine you go buried yours alive
but i no fit shalaye so many things pon my mind
we dey go as e go up on the road all night
face my grind till i stand my ground
give them give them till they feel the great sound
from arewa to lagos dem must hear pado now
who never see me coming gotta see me now

(pre+chorus)
na me know where e dey pain me for my body
if i dull i no go get my money
hustle inna rainy working under sunny
so my family won’t stay staving

and no matter how e dey pain me for my body
man i gats stay strong for my mommy
grinding everyday for my daily bready
make my people no go dey hungry

(chorus)
so i pray make e beta beta beta
may something that never better make e even beta
wetin go better go surely beta
i never sleep on this imma go getter
e go beta beta beta
believe say e go be e go even beta
when things don scatter na there e go beta



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...