
papi j6 - keep your offer lyrics
[intro]
okay
papi j6 sing song ohh yeah
call me zada
l whyte e beat e bad
[verse 1 papi j6]
ah nor go lie
no baby nor dey my mind
them don show me shege
wey ah nor fit deny
ah nor go lie no
me ex ihn don show me life
ihn don teach me everything
wey ah go fit understand for life
[hook papi j6]
say relationship dem nor dey force posin
move to the next person
i thought you’re the best thing
but right now you don teach me lesson
say relationship dem nor dey foss posin (mmm dem nor dey force)
move to the next person (dem nor dey force)
i thought you’re the best thing
but right now you don teach me lesson
[chorus papi j6]
uda tell you say me want love ba
na me wan know d way aw ah bin suffer
love nor fit me keep your offer
ah don chop my breakfast with burger
uda tell you say me want love ba
na me wan know d way aw ah bin suffer
love nor fit me keep your offer
ah don chop my breakfast with burger
[verse 2 zada]
yes ah bin dey love but d pain in my heart enough
ah nor want love again no more
ahhh ehh if na juju u use na mi body ihn don don
so ah nor want love again
take u long ed fen another bed
so what is your problem
bo nor mona mi anything wey concern love
nor concern me
heart ihn nor dey connect
why u nor go forget
cheymi mamu konneh
wey u see me post nor go dey comment
bo relationship dem nor dey force posin (ehh mama)
move to the next person (ehh mama)
i thought you’re the best thing
but right now you don teach me lesson ohh
[verse 3 dkc]
broke heart turn me raray boy
ever since ah forget love
i come dey carry joy (carry joy)
e gains now
me ex taya
e play sef wey ihn play me ihn don vex taya
cause the love wey ah bin get for ram
don expire
ah say 20 missed calls
ah dey fen moni bo u dey pa 20 missed calls
send the money forget you
that how are settle missed calls
tnd time nor dey
we nor born meet am
but we go find a way
yes we na d make mama proud gang
sit back we go make mama proud ma
early morning wass face ah go fen mi yon
morning tok na km dey tok now
wey dey turn me yon abo
20 missed calls
ah dey fen money bo u dey pa 20 missed calls
[hook papi j6]
uda tell you say me want love ba
na me wan know d way aw ah bin suffer
love nor fit me keep your offer
ah don chop my breakfast with burger
uda tell you say me want love ba
na me wan know d way aw ah bin suffer
love nor fit me keep your offer
ah don chop my breakfast me brother
[chorus papi j6 & zada]
say relationship dem nor dey foss posin (mmm dem nor dey force)
move to the next person (dem nor dey force)
i thought you’re the best thing
but right now you don teach me lesson
say relationship dem nor dey foss posin (force)
move to the next person (dem nor dey force)
i thought you’re the best thing
(dem nor dey force posin wey nor ready for love)
but right now you don teach me lesson
Random Lyrics
- rainbow kitten surprise - murder lyrics
- beastboy (youtube) - [french cover] dragon ball gt - opening/générique lyrics
- lord moki - mamajuana calda lyrics
- spongebob schwammkopf & sheldon j. plankton - du kriegst die formel nie lyrics
- madteen - düşün məni (best of aygun: all stars) lyrics
- zoo story - m lyrics
- lightprey, трепет (trepet) & whitek3d - бабки (money) lyrics
- charles wesley godwin - band intros (live from the steel city) lyrics
- lareine - nemureru koi wa shinju lyrics
- prodak42117 - worship lyrics