azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

patomant, kxyyz - time lyrics

Loading...

time no dey
friend no dey
family no dey
god na him dey
and jesus know say
na me and am
i dey one side dey pray
i dey work
e go sure
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo longomba
enemies dem go tire
holy ghost fire
burn them scatter
so many people dem go put mouth for wetin no concern them
the blessings i dey pray for
double double e go enter
the minute wey e enter
we gats ball out

time no dey
friend no dey
family no dey
god na him dey
and jesus know say
na me and am
time no dey
friend no dey
family no dey
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo longomba
this world we dey so
e too plenty with them haters
them wan try k!ll my soul
but badman stand him ground
nothing wey them go fit do me
nothing wey them go fit use totori my ginger
anyhow wey them dey move me
no get how them wan spoil my voltage
ororo for my head
cannot be your groundnut oil
when the blessings dey come
e dey shake people leg for here
brother man no know my pain
na jah panadol my pain
so tell me why you dey complain
for my matter
just park and gbaskelebe
enemies dem go tire
holy ghost fire
burn them scatter
so many people dem go put mouth for wetin no concern them
the blessings i dey pray for
double double e go enter
the minute wey e enter
we gats ball out
time no dey
friend no dey
family no dey
god na him dey
and jesus know say
na me and am
time no dey
friend no dey
family no dey
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo longomba



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...