azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

patomant - time lyrics

Loading...

[chorus]
time e no dey
friend e no dey
family no dey

god nai dey
and jesus know say
na me and am ay

i dey one side dey pray
i dey work, e go sure
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba

enemies dem go tire
holy ghost fire, burn them scatter (scatter, scatter)
so many people dem go put tu mouth
for weytin no concern am

the blessings i dey pray for
double double е go enter!
the minutе when e enter
we gats ball out o
time e no dey
friend e no dey
family no dey
god nai dey
and jesus know say
na me and am ay

time e no dey
friend e no dey
family no dey+ay+ay+ay
so anybody wey dey hate on me
come dance awilo gomba

[outro]

____________________________
credits to lyrics via musell



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...