paul cleverlee & specikinging - bullion van lyrics
[intro]
je m’appele specikinging
yeah yeah yeah yeah
[verse 1]
i no come this life to complain
but if i no make am na wetin i gain
my prayer point still remain the same
make people shout when they hear my name
i just want to party all night long
make everybody dey sing my song
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[verse 2]
i don tire to be upcoming
my greatest sin is poverty
i no wan see my mate dey dodge
i no wan beef or hold a grudge
ti won ba lelelele maje ki won ba mi
ki omo landlord wa malo buga mi
i like benz but i prefer ferrari
so mi di baller eyan josh too funny ®️
baba loke ya mi 10 billi na
ninu owo ti ma pada ni ti ma pada na
cos if no be landlord dey knock
then na sars on the door (ko ko ko ko ko)
ile aye yi asan
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[bridge]
angel gebu gimme update
ki oshi malo ba wa se blind date
loke loke we go elevate
we no go do yes sir for our mate
[chorus]
my blessings come in a bullion van
from a small boy to a senior man
shokoloko bang oshey
make my mama say my real father na dangote (2x)
[outro]
(melodies)
as i come sell my market
ki owo mi pe
Random Lyrics
- zezinho e zorinho - caboclinha malvada lyrics
- blair - al final del día lyrics
- jd mcpherson - red bows (for a blue girl) lyrics
- zico e zeca - talento e formosura lyrics
- frida ånnevik - skyggeløs lyrics
- pet shimmers - super natural teeth lyrics
- official53crew - still the fire ii lyrics
- ellit - dead dreams lyrics
- amelieee - lonely girl lyrics
- christiana chappet - n'oublie pas lyrics