azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

pelez – janto lyrics

Loading...

paper boy.
na money be man, i recall when money no dey,
when n-body look my face,

n-body want to know my name,
some dey call me born trowey,
oh then i shaki alcohol,
i had to shaki shaki all o
dem call call dem alcoholic eh,
mama look into eyes she call me janto eh janto naso,
janto janto janto janto janto janto janto
janto oh, na money be man eh na owo be man eh
na owo be man eh
janto janto,
abeg janto janto.na money be man eh,
na owo be man eh, na money be man eh janto janto.
ebuka na guy man wey dey like buga,
bad boy only say he no dey owe luga
he believe him music die,
anytime we dey po na steady repeat for him head,
the song don blow but for area everybody dey look
am less less music na money beg ebuka make he rest,
only to shoot video go cost 2.5,
person never fit promote him audio
so he start to beg him guys dem wey dey press,
dem go say dem no get but dem fit go flex,
ebuka tire bad belle make am join sarz,
they slap any guy man wey carry benz p-ss,
so the dream when he get for music take end,
na money be man if not he for no come this end,
(janto)
na money be man eh,
na owo be man eh
na money be man eh
janto janto.
na money be man eh
na owo be man eh
she say na money be man eh
janto janto.
oh men i had to start to work
(nwanu)
i worki worki work eh
dem call me workaholic eh
oluwa bless my handwork o
now dem dey call me masterkraft
na oluwa bless my handi craft o
no ogument no witchcraft o
na baba bless the handi craft o
my ex look into my eyes she call me janto
janto janto janto janto janto janto janto janto,
na money be man eh
na owo be man eh (i swear)
na money be man eh
janto janto
na money be man eh
na owo be man eh
she say na money be man eh
janto janto.
janto o janto
this song is dedicated to all hustlers.
dedicated to janto the man that never gives up on his dreams



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...