peruzzi - craze lyrics
[intro]
gadd-mn girl your body magic
pre
your body magic
pre bang bang bang
bang bang bang bang bang bang
peru
your body magic
ah ya ya
am loo…
[verse 1]
no be say me i wan go jail
but girl for your matter
me i pa pa pack
talk never do
she no want again
i go show you say i no normal
oinee
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[ peruzzi craze lyrics ]
[hook]
godd-mn
girl your body magic
oinee oinee
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
bang bang bang bang bang bang
girl your body magic
your body magic
[verse 2]
amaka the n-gga
wey for die for you
you disappoint me
you disappoint me
after the lie wey i lie for you
omo you jonse me
omo you jonse me
[bridge]
you treat me like a murderer odo
another vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
mylyricsdaily
na wetin go make man dey sing odo
if no be love eh
[bridge]
you treat me like a murderer odo
a modern vampire
ai
and its not normal
if you call police
i go start drama
i go tell them say
you be heart robber
cause you thief my heart
like a criminal odo
na wetin go make man dey craze odo
if no be love eh
na wetin go make man dey sing odo odo
if no be love eh
[hook]
godd-mn
girl your body magic
girl your body magic
your body magic
pre bang bang bang
godd-mn
girl your body magic
am loo
mix monster
Random Lyrics
- robert ango kimson jr. 333 - hurt me lyrics
- nat king cole - straighten up and fly right (feat. will.i.am & natalie cole) lyrics
- avie fresh - watch dem niggas lyrics
- jasmine ah - medicina lyrics
- cross gene - love & peace lyrics
- cool ghouls - (if i can't be) the man lyrics
- abstract - rarefied rationale lyrics
- novo som - além do céu azul lyrics
- phoenix lyrics lyrics
- fírinne - don't tell me lyrics