peruzzi - hypertension lyrics
[intro]
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
(chanting)
[verse 1]
i see the signboard (signboard)
wey say warning (warning)
’cause your body dangerous
but me i no dey hear word (hear word)
i dey here till morning (morning)
and that’s on period (period)
[pre+chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye yе ye ye ye yе
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[post+chorus]
(chanting) (mami what you working with)
(chanting) (oh baby show me working)
(show me working, show me working)
[verse 2]
see person figure (see person figure)
man dem wan figure your body (figure your body)
omo make i take better picture
my people gast see this your body (this your body)
[pre+chorus]
if na style, you get style
if na moves, you get moves, for days
sotey sotey sotey
other boys dem hoping, boya
you get something for them (nothing, nothing for them)
[chorus]
how
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
ikepe wey you carry for section e don cause hypertension
oh ye ye ye ye ye ye
this thing wey you carry for section
don cause hypertension
ikebe wey you carry for section e don cause hypertension
[outro]
(chanting)
(chanting)
Random Lyrics
- akemi fox - movie lyrics
- stabil - yalanlar lyrics
- getsêmani music - posso confirmar lyrics
- faustyna maciejczuk - krążę lyrics
- skye peterson - suburbs lyrics
- el obo - normandy sands lyrics
- craig morgan - how you make a man lyrics
- artbyform - tether weight ₊˚✧•° .* lyrics
- valeree - waste my time lyrics
- sola - protection lyrics