azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

peruzzi - legalize lyrics

Loading...

[intro]
show me who legalize

legalize it

[verse 1]

jah know say me been around the world

buh me never seen ya type say you very special

special

and i know say you need likkle time cos you anti+social

i’ll pay the fine

iʼll take one step at a time

i see your body choke

i no get inhaler

sun shine or rainy weather

girl your body dey me radar
[verse 2]

i canʼt fit to wait another night

tonight i get your time and na presidential

canʼt waste this waist i’d rather die

my doctor says youʼre so essential

[prechorus]

i’ll pay the finе

take one step at a timе

i see your body choke

i no get inhaler

sun shine or rainy weather

girl your body dey me radar

[chorus]
show me who legalize

legalize it

ya face and your body size

body size

all the features for your whole body harmonize

harmonize it

me i don take time +n+lyse

and e complete

ya hips

like wetin dem run overseas

i see ya tiny eyes like chinese

you complete

you be like cheat
[chorus]

oya come show me who legalize

legalize it

this ya face and your body size

body size

all the features for your whole body harmonize

harmonize it

me i don take time +n+lyse

and e complete

ya hips

be like wetin dem run overseas

i see ya tiny eyes like chinese

you complete

you be like cheat

[verse 3]

burn some trees

sip some wine

chai

you pass wetin i see online

and na wetin i don dey see from time

so e go better if you ring my, kai

ring my

please, ring my line

e don dey reach where you go twist and whine

this your fine face and your hips combine

chai

walahi you got me feeling one kind

[verse 4]

infact

i’ll like to know you better

whats your number, make i holla, make i yarn you proper

i sha know say you no need another

no be casanova but i fit be your lover oh

[prechorus]

i’ll pay the fine and take one step at a time

i see your body choke

i no get inhaler

sunshine or rainy weather

girl your body dey me radar

[chorus]

show me who legalize

legalize it

ya face and your body size

body size

all the features for your whole body harmonize

harmonize it

me i don take time +n+lyse

and e complete

ya hips

like wetin dem run overseas

i see ya tiny eyes like chinese

you complete

you be like cheat

[chorus]

oya come show me who legalize

legalize it

this ya face and your body size

body size

all the features for your whole body harmonize

harmonize it

me i don take time +n+lyse

and e complete

ya hips

be like wetin dem run overseas

i see ya tiny eyes like chinese

you complete

you be like cheat



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...