pheel d'word - chacha (brand new) lyrics
[intro]
han han han..
whooo..whoo.. whooo
it’s pheel d’word baby yeah
na by your grace we dey go highray
[verse 1: pheel d’word]
if no be your blessings
jehover i for don fumble
if you no dey for me
what i’m i gone do
what i’m i gone do
if no be your protecting
many men for don kpai
for this jungle
could have been cut short
i for no long o
i for no long o
dem dey tell me no way
but you say you’ll make a way
na you dey run ham tey tey
all the way to everlasting o
[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray
[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha
[verse 2: pony tailah]
emi nlo mi like cha cha
give all the glory to the ba..ba..
na him dey make me dey ga akpa o
princ+p+lities dem yapa o
everybody know say me physically fit
every other day you dey feed men for street
if men be god where i for dey o
na you dey run ham everyday by day o
back then me blind
but now me can see
inna mi yard there’s no vacancy
you bigger than what all people say o
me i know say you dey there for me o
[hook]
baba god you wise
babe god you nice
baba god i say twaile
na by your grace
we dey go highray
[chorus]
baba bless me like
cha cha
bless me like
cha cha
just got a new wheep like
cha cha
new wheep like
cha cha
just got a new crib like
cha cha
new crib wey
sha sha
just got a new wife like
cha cha
new wife like
cha cha
[outro]
behold i shall make everything new again
thank you lord
Random Lyrics
- seventh day slumber - jada lyrics
- the four seasons - born to wander lyrics
- андрюша (andrushba) - андрюха-ось так lyrics
- big ant dog & willcallerosyt - go crazy 2 lyrics
- nhà mứt gừng - triệu lý do lyrics
- tragafuegos - prohibido suicidarse en primavera lyrics
- paul anka - forever we'll be in love lyrics
- splater connection - s_kalation lyrics
- kenn apollo - lie$ lyrics
- sigurd lie - heiloen lyrics