pompayrhymes - 4pm in ekosodin lyrics
[intro: pompay]
you wan be high cl-ss come uniben make you try p-ss
everyday na night cl-ss sleep go wear you eye gl-ss
even with your effort your g.p still dey for 3rd cl-ss
lecturers no wan hear they cut but your g.p with cutl-ss
na so e dey be for our school you know
[verse 1: pompay]
shout out to all my lecturers and double shout out to students
salute to all the teachers wey teacher me not to be prudent
forget say i be fresher yesterday, i don graduate at last
shout out to all the lecturers wey fail me even when i p-ss
shout out to h.o.d and to dean and to v.c
we clap for all you for all the missing scripts wey we no see
shout out to all the student politicians and to sug
shout out to the people wey campaign because of suv
to all the porters when my beans no don, una dey seize hot plate
they never gimme sp-ce, where the list, where person wan stay
to all the students wey dey for one bunk, where five people squat
and all the students wey dey borrow spoons and even borrow pot
shout out to all my room mates wey cook beans wey no dey call me
shout out my hall 4, hall 3 boys wey no dey dull me
to all the students wey dey for night cl-ss, the ones wey go dey sleep
and all the students wey no let you jack, the ones wey go dey preach
shout out to all my goons wey dey for school, people wey no dey shame
all of una wey fresh like kay-z, the levels don dey change
as we all na students we dey p-ss cos we dey jack
we see failure we the p-ss, by his grace we no dey carry last
[hook: pompay]
(where dem dey)
where dem dey, where dem dey
where my people, where my goons
where dem dey
(where dem dey)
where dem dey, where dem dey
where my people, where my goons
where dem dey
(where dem dey)
where dem dey, where dem dey
where my people, where my goons
where dem dey
(where dem dey)
where dem dey, where dem dey
where my people, where my goons
where dem dey
[verse 2: kay-z]
shey you remember when we enter school with that 100 level face
na so so file we dey carry up and down like lawyers wey get case
forming frosh for ekosodin cos they never give us hostel sp-ce
but when that clearance sun hit you, you go resemble who chop crase, wait
shout out to all my male friends even the ones wey dey break desk
shout out to all my hall 2, shop 2 girls, una too make sense
shout out to all my fake friends wey dey gadge up with room mates shirt
shout out to my freshers wey dey look for hall 4, law, bas-m-nt
that is where we all started from with that fresher face we still dey form
and that time i think say night cl-ss na where lecturer still dey come
nothing man no do just to hustle for that b.sc
we no dey joke with attendance especially when it’s gst
shout out to all my fellowship brethren them wey dey claim holy
shout out to all my guys wey uniben help wey suppose dey poly
shout out to all my gbroke boys wey dey stairs case dey take kpoli
shout out to all egbons wey dey run things for ekosodin
[verse 3: pompay]
you see, hostel life dey very rugged
if you wan baff you go need to look for bucket
for night cl-ss people the use all the sockets
if you lose guard, them go put your phone for pocket
(where dem dey)
Random Lyrics
- kim hill - satisfied lyrics
- briel (korea) - 새 아침 (new morning) lyrics
- will rosey - fiend lyrics
- lil ezy - the coo kids do dis (water cycle rap) lyrics
- black mamba (rap) - olhar cruel lyrics
- the mountain goats - divided sky lane lyrics
- jon gibson - have a talk with god lyrics
- chelou - words to share lyrics
- jake germain - lonely nights lyrics
- kamikaze kay - drown with me lyrics