azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

priesst - akonuche lyrics

Loading...

[intro]
ọmọ both fear and faith dey ask you to believe in wetin you no dey see
na you go choose

[verse 1]
i go cut my coat oversize this year
i no waka reach here just to waka reach here
and if the tables no turn me i go change chair
wetin dem go talk, i don’t care
god dey my side, i no fear

[chorus]
i go waka with akonuche
pass ebuka, i stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
leave shame for back like bumbum
from abuja to london
this year dem go know say i don come

[verse 2]
smart work, no be agidi (gidi)
las vegas, no be lasgidi (lasgidi)
this song sharp ko dizzy (dizzy)
if na useless waka, mó busy (mó busy)
i don wicked now, ṣo ti ri n si? (ṣo ri n si?)
peoplе bad, na the reason (reason)
sincе 2015 i’ve been singing (agba singing)
you sef try if e easy (easy)
e go xup like dream when you sleep, i swear to god almighty
popsi go show in a brand new truck with my mummy in a gac
before i find wetin i see, my mouth no fit talk wetin i see
from this year talk to me nicely
[?] supremacy
[chorus]
go ask ebuka, i stubborn
leave shame for back like bumbum
from abuja to london
this year dem go know say i don come
pass ebuka, i stubborn (stubborn, stubborn, stubborn)
leave shame put for back like bumbum
from lagidi to london, eehn
this year dem go know say we don come



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...