azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

psalm bee – family plan lyrics

Loading...

soji+ji
my mama no get money
my papa no get money
me say i must get this money
(oh, sure)
it’s not funny when no money
wetin go come bring this money, oh?
ka de joma jolly, oh
i go work hard for this money, oh
(for this money, oh)
eledumare, oh
so many things wey dey bother mi, oh
won tun sope s’amora ri, oh
consistency and hard working, oh
ohun sa lo de worry mi, oh
mo ya kora mi, oh
won tun ni kin s’ora mi, oh
mummy bother mi o
shey na family plan just to change story
dakun se looni jo
je k’ire kanmi na
bami se loni o
mo tun de loni, oh, oh
se fun mi, oh
(hmm, hmm+eh)
see, one step at a time
man no gats dey tight face
ko seni to ri bo se n sashe sashе
they will come with advices
ma lo ma dahun omopе
o’samo, ko s’eni ton ri bo se ai’sun
ninu sapa n0body call you
but won fe wa to ba gb’ope, oh
who check am, regret
every day ni mo n dupe
good health, goodness
every day, i dey give thanks
pe mo ri je
jah is my witness
call for business
(sharp+sharp, sharp+sharp)
so many people pe l’alakori
dem been talk sh+t, but mi o worry, oh
i hustle all night down to the morning
because say i dey find this my money, oh
ba mi se ko ma soft (soft)
mo gbe ke le e, oh my lord, oh
ma je k’oju ti mi, kin ma worry o
alubarika
dem been talking sh+t
but mi o worry, mi o le fariga, oh
shebi emi l’omo tan so nigba kan pe mo radical
working all night ’til the morning with my practical
shebi emi lo dami da, eh, eh
who check am, regret!
every day ni mo n dupe
good health, goodness
every day, i dey give thanks
pe mo ri je
jah is my witness
call for business
(business)
shey na family plan just to change story
(hmm)
dakun se looni jo (se)
mo tun de loni na (mo tun de)
se fun mi o (se)
mo tun de lo ni, oh (se)
se fun mi, oh
you either come ahead me or not, mi o le pariwo



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...