azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

raemansusi - a day lyrics

Loading...

hmm
hmm
hmm
hmm
hmm

wao wao wooo yea!

hmm
susi leleyi o

yi o…
………………

as the money never
dey my jeans

everyday na hin i dey think…

wetin i fit do…
wey go fii save man…

hmm

omo the matter tire me…
i thank god
we still dey breathe…..

wetin i fii do…
wey go fii save man..
…………………………

i know say

a day go come
when we’ll be steady cashing out…

getting the money as we like
and we no go ever fall again

i know say

a day go come
when we go chop life as wе like

and we go flex lifе as we like

omo we no go fall again…
………………

jowo shower blessings
goodness and mercy’s on me

give me your blessings oh

shower your blessings on me…
…………
jowo shower blessings

shower your mercy’s on me

goodness and blessings on me…

shower your blessings on me…
…………………

as the money never
dey my jeans

everyday na hin i dey think…

wetin i fii do…
wey go fii save man…

hmm

omo the matter tire me…
i thank god we still dey breathe…..
wetin i fii do…
wey go fii save man..
………………………..

i know say they go hate

make we celebrate

make we jubilate…

on our early days…

make we no too wait

make we celebrate o

make them haters hate

make we elevate…

oluwa je ka elevate…

make we no go dull am

make we always jarate o

make we no go fall

make we always jaiye
…………………………..

i know say
a day go come
when we be steady cashing out…

getting the money as we like

and we no go ever fall again

i know say
a day go come
when we go chop life as we like

and we go flex life as we like

omo we no go fall again…

………..:.::::::::

jowo shower blessings

goodness and mercy’s on me

give me your blessings oh

shower your blessings on me…
…………..
jowo shower blessings

shower your mercy’s on me

goodness and blessings on me…

shower your blessings on me…

…………………
as the money never
dey my jeans

everyday na hin i dey think…

wetin i fii do…
wey go fii save man…

hmm

omo the matter tire me…
i thank god we still dey breathe…..

wetin i fii do…
wey go fii save man..



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...