raynbo - story lyrics
i no wan hear, i no wan hear any story eh
cause if i tell you my own you go cry for me

hear any story eh, i no wan hear any story eh

those times, those days wey i dey run about
i asked folake please should i come around?
folake so fun mi pe she’s not around
countless sufferings but i no fit shout
many people don promise dem go sign the boy
i knelt down oh oh, i just prayed to god
say one day make my story change for once
tell your friends them, tell them not to rush
i no wan hear, i no wan hear any story eh
cause if i tell you my own you go cry for me
i no wan hear, i no wan hear any story eh
hear any story eh, i no wan hear any story eh
i know i made many mistakes and them still dey hate
keep the hustle steady ma le still dey wait
oh man i can’t give up i know i can’t give up
i keep moving like a train
too many situations me i passed through
many things i see and of course that i can handle
man just gat two things
gat face the world
but i’m never ever quitting that’s true
say you never know what i go through just to get the mulla
you never know what i go through just to get the cheddar
no matter how much pains i face o
man never loosin’ o
man i gat no joy many things that i want to say
no flop man i move and i calculate
man i do my thing my way
no choice man i do my thing my way
i no wan hear, i no wan hear any story eh
cause if i tell you my own you go cry for me
i no wan hear, i no wan hear any story eh
hear any story eh, i no wan hear any story eh
i no wan hear, i no wan hear any story eh
cause if i tell you my own you go cry for me
i no wan hear, i no wan hear any story eh
hear any story eh, i no wan hear any story eh
Random Lyrics
- not koi - goodbye, goodnight. lyrics
- langston bristol - dolla n' a dream lyrics
- conjunto corona - fumo na panela lyrics
- kemu - インビジブル (invisible) lyrics
- de div - splits het atoom lyrics
- og kemi - 212 (i luv u azalea banks) lyrics
- christa couture - habitual lyrics
- gucci mane - by the water lyrics
- w4veform - cyberattack lyrics
- ost+front - liebeslied (live in moskau) lyrics