re: (la) - supertsar lyrics
intro
shawty never tell me rewind
but she start to dey form for me
verse 1
shawty never tell me rewind that
everytime she want me to climb that
then all of a sudden she start to dey form for me
omo i sabi say
sabi say
baby this our love is reclining
i thought that this girl was divinely made for me
hmmmn all for nothing
you… change your mind
press my b+tton
and break my heart
you know you be the reason wey i cancel all these parole
is all becausе of you wey i abandon all these parolе
girls it’s cos i love and i respect ya
so why you no wan follow me go
shey na cos i dey smoke igbo o
shey na cos this girl still ping me
shey na cos we lash for the first time
only gods time is the best time
i gave it all to you, that’s my first time
i no dey beg woman pass three time
girl i’m begging for the last time
cos my baby no time to check timeeee
chorus
alhamdulilah
i swear to jah
i’m just tryna be a superstar
whine to the top and down to the floor (4x)
verse 2
i am chilled ass boss
fresh on the block
always in a rush cos i want that box
and that bag too
steady giving fire man dey para like peru
turned that scar to a black tattoo
cos wetin man go do
man must groove
i feel better when i get so high
this suffer head, girl it is not my life
hustle everyday tryna make a life
hustle everyday tryna make a life
hustle everyday tryna make a life
girl i wanna be a superstar (you know)
Random Lyrics
- blnky - sim lev - שים לב lyrics
- nila - namoond harfi lyrics
- lil ninety five - pew pew pew lyrics
- yung lover - canción para la hawaiana (27/11) lyrics
- andro & город 312 (gorod 312) - останусь (will stay) lyrics
- jams, j4m’$ - malhonnête lyrics
- freddie dredd - like that lyrics
- storozh & токарев - hate lyrics
- mt$ shyy - mwh lyrics
- szahasnoctrl - spike it better lyrics