azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rediboi - oxygen lyrics

Loading...

+ and it’s a rediboi production
+ oxygen oxygen oxy

+ my girly original
+ she no be photocopy

+ she gat the body of a goddess
+ and her coke bottle shape

+ everything so flawless.
+ flawless flawless

+ her coke bottle shape is flawless
+ flawless flawless

+ girl your coke bottle shape is flawless

+ oxygen
+ girl you dey gimme life ooh oh
+ girl you dey give me

+ oxygen
+ girl you dey make me feel like ah human

+ i love you oh my woman
+ girl you dey gimme life oh ohhhhh
+ girl you dey give me
+ oxygen

+ girl you dey make me feel like ah human

+ i love you oh my woman
+ whenever o forever o

+ girl you dey give me
+ oxygen

+ girl you dey make me feel like ah human

+ i love you oh my
+ forever whenever o

+ girl you dey give me
+ oxygen

+ girl you dey make me feel like ah human
+ i love you oh my woman

+ never seen a love like this
+ oh baby you’re my broken pieces

+ and if you try leave my life you go turn this pieces to another pieces
+ and every likkle pieces
+ go dey love another noda pieces
+ i don’t want to love another again
+ girl na you be my final fishing

+ oxygen
+ girl you dey gimme life ooh oh
+ girl you dey give me

+ oxygen
+ girl you dey make me feel like ah human

+ i love you oh my woman
+ girl you dey gimme life oh ohhhhh
+ girl you dey give me

+ oxygen
+ girl you dey make me feel like ah human

+ i love you oh my woman
+ whenever o forever o

+ girl you dey give me
+ oxygen

+ girl you dey make me feel like ah human
+ i love you oh my
+ forever whenever o
+ girl you dey give me
+ oxygen

+ girl you dey make me feel like ah human
+ mi love you oh my woman



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...