
rema - charm lyrics
Loading...
[intro]
london
another banger
[verse 1]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body and move
[chorus]
soco, uh
surfing with this body
make we run am on a lowkey
baby you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby allow me
tip you off with alawi
Random Lyrics
- ebonehoodrich - tameka son lyrics
- pchelsh - плюс температура lyrics
- jared taylor - bike ride lyrics
- through fire - satellites lyrics
- дисфорсия (disphorsia) - кончится насилие lyrics
- jekalyn carr - jehovah jireh (live) lyrics
- clem27song - perdue dans l'infinie lyrics
- d-block & s-te-fan & headhunterz - keepers of our legacy lyrics
- home is where - yes! yes! a thousand times yes! lyrics
- northside noir - afterhour lyrics