
rema - charm (mixed) lyrics
[intro]
the dj all the djs want to be
it’s the one and only
it’s the one and only (number one)
it’s dj+dj+dj neptune
london (dj neptune)
another banger
[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor
[post+chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby, you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby, allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body, oh (see body, see body, oh)
egba mi, oh (egba mi, egba mi, oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me, oh
me i don jam
Random Lyrics
- supperbiro - medo lyrics
- lena andersson - mary did you know lyrics
- station - do you really want to fall in love again lyrics
- kowloon walled city - annandale lyrics
- mc make - новый год (new year) lyrics
- elton towersey - por que estou aqui? lyrics
- creamtako - временные трудности (temporary difficulties) lyrics
- ágata - morenaça lyrics
- poltorametra - биллборд (billboard) lyrics
- robert haynes iii - too much to ask lyrics