azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema - now i know lyrics

Loading...

[intro]
p
day+day+daytrip took it to ten

[verse 1]
all of my trauma dey hit me from many years ago
all of my childhood i lost ’cause i wan feed family
inside my heart, so dark but my face e no dey show
i no dey talk, i no dey comot, i just wan dey alone
sleeping pills no dey work, so i steady overdose
fear no go let me talk things wey do for the ones i love
everybody too selfish to see from my angle oh
do ninety+nine but i no do one, still it’s not enough

[chorus]
na now i know who dey for me
all those i love turned enemies
and now i know who dey for me
all thosе i trust turned enemiеs

[verse 2]

me i no dey ask for favor, small time, they go talk say i dey owe
na why i dey like to dey face all my problems on my own
she tell me make i tell her all the pains wey i always envelope
right from my childhood, i steady dey thug with the feelings wey i dey hold (uhh)
many battles i dey fight but regardless, i’m steady on the road (ahh)

[chorus]
na now i know who dey for me (i know, ah)
all those i love turned enemies (i love, ah)
and now i know who dey for me (i know, for me)
all those i trust turned enemies (ahh)
na now i know who dey for me (i know, i know, i know)
all those i love turned enemies (ooh)
and now i know who dey for me
all those i trust turned enemies



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...