azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rema - ozeba lyrics

Loading...

[intro]
london
another banger

[verse 1]
all of my guys dem dey tell me say me i be party animal
who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me i want her, i like her (arrg+arrg)
whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (come)
how you go sell me money, then i spray the money, then you come dey pack am?
you no see say na balenciaga i dey rock, abeg, no dey march am
mе wey be area+boy, i dеy do my things, zaga+zigi, zigi+zaga (grr)

[pre+chorus]
“rema, what is the matter?”
i go prove to them say somebody badder, eh
somebody wicked, eh
i go do my best to make all of una vex
i don commit for my set
i don intercept
i don put the game for reset
shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[chorus]
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg+ra+ra)
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
[verse 2]
ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo
italawa, itolowo, ita, itolow, eh+eh
they want a banger, eh+eh?
give them back to back, eh+eh
buss up their medulla, arrg+arrg
tell all your faves that i ask you to ask them, “who’s their daddy?”, huh
h+i+m, huh, i’m that n+gga (uh+huh)
i’m that, huh, i’m that n+gga, huh (uh+huh)
father figure (uh+huh), huh, huh
i dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe
internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété

[pre+chorus]
“rema, what is the matter?”
i go prove to them say somebody badder, eh (eh?)
somebody wicked, eh (eh?)
i go do my best to make all of una vex
i don commit for my set
i don intercept
i don put the game for reset
shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[chorus]
ozeba, ozeba (hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (arrg+ra+ra)
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba (ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba (rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (ahh)
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (arrg+ra+ra)
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...