rema - yayo lyrics
[intro]
p
[verse 1]
anoti, anoti, anoti
forget (forget fugazi)
land for pinnock, cost me a richard millie
that same week (i cop me a new car key)
all the gyal dem love me, oh, what a feeling
i am shining (neck and my wrist icy)
water no get enemy but they hating on my water fiji
[pre+chorus]
early morn’
early mo+morning, i dey bomb
i dey cash out on a norm’
i give all glory to god
i dey on soft, rocking alexander w+ng
i dey kpolo, i dey ball
day and night we having fun
[chorus]
yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
all my guys we stay steady high oh
mix the ganja with tobacco
too many motor for my yard oh
i dey find how i go pack am oh
money yakpa for my bank oh
how to make money is all i know
[verse 2]
omo, i wan pa won
i get too many hits, i get jam oh
it’s going, it’s going, can’t you see it’s going?
omo, i dey do gra+gra, like showkey
i no dey ‘gree for anybody
i be trouble maker, i dey worry
i no dey tell anybody sorry
yeah, i dey give close marking
i dey run everything on a low+key
i get one baddie wey sabi the, the sabili’, the sability
i get too many facility
diamond only in highest purity
shamayan all night, then wake up and repeat
sapa no been let me sleep
now i dey on litty
[pre+chorus]
early morn’
early mo+morning, i dey bomb
i dey cash out on a norm’
i give all glory to god
i dey on soft, rocking alexander w+ng
i dey kpolo, i dey ball
day and night we having fun
(gi+, gi+gi+giddem)
[chorus]
yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo
all my guys we stay steady high oh
mix the ganja with tobacco
too many motor for my yard oh
i dey find how i go pack am oh
money yakpa for my bank oh
how to make money is all i know (yippy yayo, oh)
yippy yayo, yippy yaya, yippy yayayo (yippy yayo, oh)
all my guys we stay steady high oh
mix the ganja with tobacco (mix gan+gan, kpami oh)
too many motor for my yard oh
i dey find how i go pack am oh
money yakpa for my bank oh
how to make money is all i know
Random Lyrics
- southsidesilhouette - ammo lyrics
- thb brown - hallellujah! lyrics
- lajfr - ola (sped up version) lyrics
- abbey lincoln - up jumped spring lyrics
- tata barahona - el reloj lyrics
- ëgo (ita) (2) - omg, lol lyrics
- renard - malevolent bobby-soxer lyrics
- glen campbell & carole king - there's no me...without you lyrics
- ynkeumalice - big nova lyrics
- msaweb hakka - chetrra lyrics