rhayan - cassanova lyrics
casanova
she need a man wey go comfort her
but i’m a toxic motherf+cker
me just won chop her samosa
chop and clean mouth ajeb+tter
and i go fly her to zanzibar (and i go fly her to zanzibar)
cus she be s+xy monalisa
bad girl i see her pic for insta
i no fit to lie, and her backside won k!ll me i swear
i no get myself
like i dey high on martel
when she dey jo jo mape
her body sef can tell
you no fit to compare my babe to another babe
ashante she dey give me hеadache
(chorus)
only only omalicha
body sef dey gingеr
take me to bariga (oh oh oh)
oh yi oh yi osan0bua
high me like a liquor
take me to zambiza forest oo
yeah, she ah ebony rider
trust me i wanna cum inside her
she want me catch feelings anna my lover
i no fit catch feelings cus i’m a loner (ah)
she play me mix and tape
her body make me concentrate
i ask her if she guarante
she dey play me one kind loose and pay
hun but i say
i tell her let me grab that cl+t from the right !
and imma slip it down through the back. x2
omah you be godsent in a nutsh+ll and this her pun pun make me sing falsetto
(chorus)
only only omalicha
body sef dey ginger
take me to bariga (oh oh oh)
oh yi oh yi osan0bua
high me like a liquor
take me to zambiza forest oo
Random Lyrics
- uchuu; - freedom lyrics
- ameritz tribute club - paradise city lyrics
- james macmillan - scots song lyrics
- lord hector diono - baby don't lyrics
- fall to pieces - loveless lyrics
- nexus (rus) - ало (hello) lyrics
- space boy (jpn) - blow it up lyrics
- aly absalam - friends lyrics
- hardyboi manny - too th3 moon! lyrics
- moss kena - cascading lyrics