azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rommyo - sapa na bastard lyrics

Loading...

money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so

hustling for street be the thing wey me i do ohhh (ahhhhhhhhh)
all the money i get e dey stay for my mindset ohhhh
but i know, but i know
me i know one day e go better
for my popsi
and mumsi
and my music
and my baby
bam bam

me i go get
sapa na b+st+rd oh
me i go get
sapa na b+st+rd oh
me i go get
sapa na b+st+rd oh
me i go get
sapa na b+st+rd oh

money wey i get
e no do my geh
e no do caro
and me i no know
wetin i go take
wey go do my bae
she wan leave me go
caro biko no be so

bam bam me i go get
sapa na b+st+rd oh
me i go get
sapa na b+st+rd oh
bam bam me i go get
sapa na b+st+rd oh
me i go get
sapa na b+st+rd oh

why i go suffer
suffer for naira
i no wan beggie bambi allah
me i want to get the mulla
me i want to flex
so i gats to sweat
make my baby happy
elegantly
elegantly ohhh

hustling wanna take me away
every night my mumsi dey pray
and the music never too dey pay
so i gats to be strong for mother
if my baby follow kayode
omoge tell me where i go dey
so i go hustle for mummy o
for money o
for money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o
money o yeah

rommyo rommyo daddy oh
money o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...