azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

rr3x - omo ope (riddim) lyrics

Loading...

away

astro astro boy sh+t mehn (rr3x…)

as we pull at the party

me and my guys oooh

we pull up in a convo

all na benzo

dem shawties steady looking at we

makaveli

cross bag nike

vvs’s steady spending oooh

our drip so different oooh

dem dey call us omo ope

aye omo ologo

our drip so different oooh

dem dey call us omo ope

aye omo ologo

our drip so different oooh

dem dey call us omo ope

aye omo ologo

our drip so different oooh

dem dey call us omo ope

aye omo ologo

i sey for night na internet oooh

boys dey press dem wan collect oooh

sey on god we go collect oooh

trenches wey i from na ghetto

bitter sweet na peppermint oooh

but my view na different lens oooh

live my life with no regret ooh waaaah

up and down na designer

steady ballin no dey taya

awaza we want to wire

plenty money multiply am

rexcho gbemi trabaye (ebelebe ebeleahn)

cho cho

(mama le mama ye mama ya)

nibo (uhnn ahhh)

na ur way

(ebelebe ebeleahn ahn ahn )

cho cho

(mama le mama ye eh ahn )

rexcho gbedu trabaye

(ebelebe ebeleahn ahn ahn ahn )

cho cho



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...