rudeboy (paul okoye) - hey mama lyrics
ka’ije benu
ngwa ka’ije benu
na me be the jango
girl, i wanna take you away (take you away)
my girl e don dey hard oh
me wan smash it again (again, again)
i don’t know if you ever know
na the body wey dey do me dum+dam
and incase you wanna collabo
i go show you wetin ‘do me’ done cause
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
hey mama, hеy mama
girl, i dey psyche oh
hey mama, hеy mama
hey mama, hey mama
mama, mama
hey mama, hey mama
gimme that, gimme that thing
how can i be your only rambo?
na only me go be commando
the money brekete for bank oh
your body mede+mede, bad oh
girl, me i go shoot any man when come around
and when he turn around, i go loader, loader am
me i go physically tell me why agwan
i be rude baga man wey go chase them outta town
girl, you too fine, no be joke
and i fit kpai if you go
you no go kiss man make you go
you no go leave man, no be so
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
hey mama, hey mama
girl, i dey psyche oh
hey mama, hey mama
hey mama, hey mama
mama, mama
hey mama, hey mama
gimme that, gimme that thing
i been dey psyche oh
now i don dey mad oh (girl, i dey mad oh)
na me i dey pity pass oh
na me them dey cheat pass oh
i been dey psyche oh
now i don dey mad oh
see you no go kiss man make you go
you no go leave man, no be so
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
give me something girl, i want to kpokpo
i go knack you kpako
give me dance ’cause i go like to conto
so na who be that kom+kom?
hey mama, hey mama
girl, i dey psyche oh
hey mama, hey mama
give it to me right there
hey mama, hey mama
mama, mama
hey mama, hey mama
gimme that, gimme that thing
Random Lyrics
- kent osborne - obsolete lyrics
- tati quebra barraco - orgia lyrics
- augustino - six six lyrics
- bappi lahiri - i am a disco dancer lyrics
- cisalo - "the immaculate mikveh lyrics
- aaryan shah - mania lyrics
- godfather of harlem - if i should die tonight lyrics
- foxley - manequeen lyrics
- mariah counts - girl to ignore lyrics
- sipper - porches show lyrics