
runtown - kini issue lyrics
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issuе
abi na just issue
when i’m done with you
you go know, whеn i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
verse 2
me, you and hennesy na chemistry
only you fit match up my energy
+ saxophone +
if i tell you dance ,dance
if i tell you wait ,wait
money for your waist
fire waist, eh
if i tell you craze, craze
if i tell you move, move
oh no, see i’m just tryna say
chorus
she be messing with my head
got me singing songs on the radio
(singing songs on the radio )
why anytime i dey with you i can’t focus
why all of a sudden me i can’t go
kini issue
kini issue
shey na money issue
abi na just issue
when i’m done with you
you go know ,when i’m done
say nothing wey man no fit do
say nothing wey man no fit do
lord know say me i k!ll dem with the vibe
never ever let a hater k!ll my vibe
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
say me no want no negativity in life
cyaan never let n0body take my wife
might let bygones be bygones
or i might just buss my gun
Random Lyrics
- gourbilad - 42 la zone (g funk remix) lyrics
- daniel oliveira - ele vem lyrics
- jay chavez band - all by ourselves lyrics
- e-mad (maroc) - damietta_الدمياطي lyrics
- nofx - sylvia plath bake sale lyrics
- monro - selfish lyrics
- z/n records - buio lyrics
- assemble the chariots - the immortals lyrics
- kukon - meskalina lyrics
- deren adore - 638 lyrics