![azlyrics.biz](https://azlyrics.biz/assets/logo.png)
runtown - let me love you lyrics
it is runtown oooooo
maleek berry
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 1]
i just wanna kiss and hold you
hold you down my baby
my girl i no fit be without you
love you long time baby
understand say na only she i see
for the other side say na runtown she want
no other man yeah
though i travel far and wide
na she dey my mind yeah
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
[verse 2]
say i just wanna love you
so you should let me love you
say na craze i done d craze
if i talk say dem other girls fine p-ss you
say n-body p-ss you
baby girl i say n-body p-ss you
anything wey you want i go dash you
anything wey you want i go dash you
omalicha nwa legodim anya
baby mo i am so in love with you
ima kwa na igbawam aka mbe iji uwa nisi
baby don’t you know
baby dance eh
baby dance er-eh
turn around eh
turn around er-eh
[hook]
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
my baby get am oh
the way she role am oh
the way she take am oh er-eh
baby you gather oh
n-body badder oh
my baby fire oh er-eh
mama oooh
let me love you er-eh
baby yeaaaa
let me love ooo-oh
Random Lyrics
- charli xcx - dreams money can buy lyrics
- briga - nel male e nel bere lyrics
- ebsa - not without a fight lyrics
- дима билан (dima bilan) - держи (keep) lyrics
- k.a.a.n. - stress lyrics
- provo - onaniste lyrics
- iwrestledabearonce - your god is too small lyrics
- dominique - don't lyrics
- r. diaz - narciso lyrics
- l.e.f - promesses du passé lyrics