saviourfrisky - loko lyrics
yeah yeah
see look!
i no fit tell you how dem count the cheddar
dem no dey teach person to count the cheddar
too many things wey don turn to bother
e no get as e be i go still work harder
call the boys make dem come together oo
alomo no dey like mineral oo
choose your side make e make e serve you better oo
make my song fit dey serve me bеtter oo
they been think say the boy mumu
i givе dem more work to do
my music sweet like kunu
they been dey think say the boy mumu
back then when the boy zuzu
my music sweet like kunu
+chorus+
tell me who don dey burst your loko
na me don dey burst your loko
i get many songs you no know
oya iceee!!!
yf+g!
loko loko loko
i fit dey rap any day
sing any day, give you gbedu wey dey scatter your brain
i get my pay oo, i dey my day o
never let person to scatter my way oo
Random Lyrics
- roy tosh - we still believe (remix) lyrics
- hard disk drive - queen of a newborn kingdom lyrics
- dar williams - berkeley lyrics
- darth bills - desperation lyrics
- vanyaposhly - маша (masha) lyrics
- pocket palma - osjećaj lyrics
- nadjee - à ta portée lyrics
- lucas estrada - ocean quiet lyrics
- mandra - interlude lyrics
- stikstof - zij lyrics