seanromzzy - momo mumu lyrics
intro
nana nana
nana
nana nana
nana
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
i be your momo your mumu
chorus
you gave a me potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
i’m loving the potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
hook
na i be your momo your mumu
(you can call me your bank yeah)
na i be your momo your mumu
(you pretty pass opal suchata)
na i be your momo your mumu
(your punana is sweetie me nini)
na i be your momo your mumu
na so your love just dey carry me dey go
verse
my sweetener thaumatin kilode
your flavor is natural vanilla
my beautiful flower oginidi
i can’t love you less titi lai lai
smile wey dey cool me like winter breeze
na thе love dey give mе inner peace
as your b00by vibrate like cellular
e dey burst my brain tequila
make una tell me ihe nga eme
the love i feel is not enough
if i get the chance na (nana)
i fit sell the world for my lady
chorus
you gave a me potion
wey no get caution
i tool in concussion
with no precautions
i’m loving the potion
wey no get caution
i took in concussion
with no precautions
hook
na i be your momo your mumu
(you can call me your bank yeah)
na i be your momo your mumu
(you pretty pass opal suchata)
na i be your momo your mumu
(your punana is sweetie me nini)
na i be your momo your mumu
na so your love just they carry me they go
outro
nana nana
nana
nana nana
nana
Random Lyrics
- god chillz - omy lyrics
- carter ward - benchwarmer lyrics
- 幾田りら (lilas) - 恋風 (koikaze) - romanized lyrics
- ︎valx! - troubl3! lyrics
- diamondblade - мне не стать (idontwannabe) lyrics
- al2 el aldeano - quien eres tu lyrics
- gradur - avm lyrics
- ayur - papel lyrics
- midaz - 3 am lyrics
- frottte - sztuka akceptacji lyrics