
seyi vibez & bloody civilian - whatsapp lyrics
[verse 1: seyi vibez]
who be that guy wey dey text you?
i no dey check your whatsapp
that’s not my thing, baby
i no like talk wetin go vex you
main reason i dey make you dey wet
i no wan lose you to another mugu
eiya, sare wale
ara mi ti wa l’ọna, eiya
you high me like monkey tail
you make my thing ej+cul+te
i no fit dey musturbate
jekin wọ le ma ka tan le
you must give me accolade
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
[verse 2: bl++dy civilian]
who be that girl wey dey text you?
i don’t like bullsh+t
i don’t like nonsense
i don’t like sharing
oya come wha you say?
asking me how did i get this way
seyi, sometimes you’re not the vibe
when you saw me
i know you saw me with my bros (with my bros)
tell me say you get hoes
but i smell them with my nose (with my nose)
i no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
are you gonna make me sweat or show me love instead?
[chorus: seyi vibez]
afurimghinanya
i wan know your family
promise nah galilee
bami for nnagi
i go call sunny ade
ebenenezer obey
only you fit hold me down
Random Lyrics
- ellie minibot - i don't want to be an engineer lyrics
- the midnight beast - ur daughter lyrics
- apologetix - septuagint lyrics
- az1x - drip hard low lyrics
- moose (uk) - high flying bird lyrics
- hermanos de la vibra - para que digas lyrics
- sebastian bach - crucify me lyrics
- osamason - cashdogshit lyrics
- lil dmt - team loyal lyrics
- hadessa - timoneiro lyrics