seyi vibez - normally lyrics
[intro]
uh, uh+uh, uh+uh
oluwaloseyi oh+ohh
(oh ma god, it′s phynest on the beat baby)
vibez
[verse 1]
i be young boy wey dey try, ayy
i pray for good things every day by day
ko d’igba tinba to pe 30, ayy
kin toh le nawo, kin toh le f′owo sheere, say
you go like to hear all ma story oh
daddy mi ni’le, kin toh lo sita oh
tori mofe d’okunrin, mo ba jade sita oh
ibi t′angbe, loba lewa bota oh
omo lo mu wa′le, baba le wa jade oh
sheri pe aye shoro, aye ma n’ika oh
film ale ojo yen, mio le gbagbe oh
when my money come, dem go hear word oh
oh mama ife, shey you see?
′cause where i come from na the street, yeah+yeah+yeah
oh mama ife, shey you see?
’cause where you come from not the street
i′m makin’ no dey serious
[chorus]
normally oh, i say normally
everybody suppose to l′owo normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to ko’le normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to l’owo normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to ko′le normally
[post+chorus]
i say dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
ishoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
baba dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
ishoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
[verse 2]
so many plans, so many agenda
anyway na way but na music wey me tender
shebi na my hustle, yes i know, i go face am
many don promise but dem get nothin′ to offer
no surrender, this year we must prosper
when i enter any show ayy, make e be shutdown
so tey dem go wonder say “how i take do am”
because no retreat yayy+ayy, no surrender
so why you come dey sleep fala la? (ayy)
when your mate, dem dey hustle now now (ohh)
i dey sing da da (ayy)
you know say mi dey para da da, yeah+ayy
so why you come dey sleep fala la? (ayy)
when your mate, dem dey hustle now now (ohh)
mi know say mi dey sing da da
you know i dey para da da, yeah+ayy
[chorus]
’cause
normally oh, i say normally
everybody suppose to l′owo normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to ko’le normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to l’owo normally
i say normally oh, i say normally
everybody suppose to ko′le normally
[post+chorus]
i say dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
isoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
baba dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
isoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
i say dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
isoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
baba dami loun oh
k′omo ti oto mi k’oma shey gbami loun oh
bentley, no be muzzle oh
isoro ayemi, baba bami sonu oh+ohh+ohh
[outro]
(why you come dey sleep fala la?)
(when your mate, dem dey hustle now now)
phynest loshey beat
(mi dey sing da da)
(yeah+ayy, mi dey para da da, yeah+ayy)
(vibez)
Random Lyrics
- daniela lorenz - ich war verloren lyrics
- dirty laundry - little followers lyrics
- juzzzyyyy - self hate lyrics
- sam o’d - switching lyrics
- enrique iglesias - maybe (mark taylor mix) lyrics
- spinabenz - ku lyrics
- brush arbor - hello god lyrics
- matraz - redención lyrics
- yeat - aint us lyrics
- issam alnajjar - leil wara leil | ليلى وارا ليلى lyrics