azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shallipopi – find me lyrics

Loading...

[intro]
ent..
en en enter
they call me shalipopi
only one pluto presido

[refrain]
everyday when i wake up
money dey find me o
before money con dey find me
many people dey whyne me o
i work but e tire me
from seven jobs dem fire me
na cos i dey smoke igbo
fly like flamingo o
people never put mouth for my matter
i go put them to rest
where i from comе nor be clear eyе so
if you dey whyne me
we many wey go vex

[chorus]
the kind money wey you go get
dem go dey find you
naim make dem dey find me o
elon dey find me
president dey find me o
governor dey find me
all of dem, dem dey find me o
elon dey find me o
president dey find me o
governor dey find me
all of dem, dem dey find me o
[verse]
find me, find me
[?] find me
diamonds on my neck
and my wrist e icy
i’m in new york city, nyc



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...