shamakid - bad brother lyrics
interlude:
“these days what goes on around us is really disheartening. and i feel i should say few things about it. you know politicians and bad people living around us, this a public service announcement to the m-sses, i go by the name shamakid jeremiah you know!
verse 1:
why you dey hate me, when i no hate you
why you dey beef me i no intimidate you
why you dey fall ma hand, why you dey form bullet
instead make our love strong like romeo and juliet
why you dey try to be the boss on top my matter
why you dey try to be the pest on top my chest like say na catarrh
why you dey try to k!ll me, instead make you believe me
instead if i drop the lines na you go be the first to feel me
the other day you stand for your gate say i no go enter
just because i no follow you sip, comot the bottle canter
you no go better if you continue like this i bet you
na this kind complications go make papa god forget you
i no go lie for you, but i go tell you truth
e no mean say i no get mind because i no fit scoop ruth
i’m just tryna build up a good reputation and att-tude
so that at the end of the day, i’ll give god the grat-tude
verse 2:
why you dey k!ll all the people wey dey follow you
come dey stingy all the people wey dey borrow you
you better change, tomorrow might be their own turn
by then it’s gonna be hard for you just to make a “u-turn”
stop all the k!llings, stop hurting feelings
stop burning houses and stop betraying thousands
stop deceiving all the people by your words and powers
and stop failing candidates writing exams in hours
the only colour wey no dey rhyme na hatred
e just be like say you put stone inside where dem dey bake bread
just change for once, how i just wish
i no be fisherman, why i wan come dey sell fish
i go fit sing for you, write for you and clap for you
i no dey worship devil my brother why i go dab for you
i no dey talk too much, but i dey summarize
since 1960 compatriots never still arise
verse 3:
i know i did wrong, so many times
i know i offended you and committed many crimes
but at least, an steady begging you please
forgive me the fact that am steady begging all on my knees
karya baida dadi kaman shan kunu da miya
duk da dai nasan wasu cikin duhu suke tafiya
people tend to prefer all the lies to the truth
you could get k!lled, so it’s better you stay mute
ya kamata, mu rinka nuna kauna
in anka samu matsala mu taru mu tatauna
ana tare, cikin farin ciki zamu zauna
ba kai ka ba kanka rayuwa ba, kada ka banana
idan mun duba cikin masallaci do choci
ai zamu gane duhu bai tabà alaka da tochi
idan kune yaji hakika jiki ya tsira
na gama, no need for long talks ko gadama
hook:
bad bad x2
why you be bad bad brother? (nace!)
bad bad brother bad bad
why you be bad bad brother x8
Random Lyrics
- mónica naranjo - le psychiatrique lyrics
- overdoz. - the funktion lyrics
- thenewandunusual - kindle lyrics
- lasse lindh - du skär lyrics
- webb - here we go yall cypher lyrics
- lissi dancefloor disaster - oh my god lyrics
- young torvi - wave lyrics
- mando - rise above lyrics
- la furia oaxaqueña - el abuelo lyrics
- uptown xo - petey greene lyrics