azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shatta wale - no size lyrics

Loading...

all the things you dey say me i hear am but no yawa
my god go judge you wait for karma
this boy u dey see no be mumu no be maka
if you test my anger we dey go paga
chale forget the fears me i taya for here ano watch no man o
if you connect for here ago connect for der you no know my mawu
i dey believe in god i dey believe my sword so i fight my fight o
plenty things i talk wey come through

no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o
i say no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o

they no fe release your life no be tempo
yeah they go feel say ano be gentle
face to face they go see me and faint o
race they no fe run 90
me i kickstart o kickstart o
like tunte i kpo kpa kpo
ku m) am3 dw3 m) f33 tu m) kako
shatta wale my thing pap o
ku m) man tin up mountain montana
k3 am3 k3 hwi3 hyi w) ba ts) am3 powder
no see me like i be your brother
do me things ago do you madder
man a ghana
me a stunner
no be today man garner
w)n ye bar f33 nk3 w) gba da
come and face me oba na

no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o
i say no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o

no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o
i say no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go bomb o

pah pah pah pah
no size
i get eagle eyes
make dem come

no size
i get eagle eyes
darkness no fe run light
make dem come we go come



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...