
shaydee - chakam lyrics
[intro]
chakam chakam
na na na yeah yeah
uh oh
listen listen
chakam chakam
na na na
chakam chakam
yeah
[chorus]
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send them o
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send o.. heba
[verse 1]
on the way to the party
i dey +n+lyse i dey survey
as i reach i see babe
i come calculate i dey campaign
body so nice
(body so nice)
skin so clean
(skin so clean)
moni kowa
(moni kowa o)
shey you no go mind my place o
for your mind o
anything that you say i go do o
everything that you want i go get o
if i say make you dance
make you dance for mе
make you dance for me еh eh
[chorus]
nwanmo chakam
ifenememo chakam
begin dey dance o chakam
make you no send them eh
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send o eh eh
[verse 2]
i believe her
no be say na hype
i believe her
see the matter wey you get
i dey see her
all the boys dem dey
dem dey ping her
le le le
i believe her
shaydee on the scene she deceive am
i dey sing my song
(i dey sing her)
she dey burst my brain i dey sing her yeah
seen your offender han han
are you an offender han han
girl i wonder han han
can i be your defender han han eh
body so nice (body so nice)
skin so clean (skin so clean)
moni kowa (moni kowa o)
shey you no go mind my place o
[chorus]
nwanmo chakam
ifenememo chakam
begin dey dance o chakam
make you no send them eh
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send o
nwanmo chakam
ifenememo chakam
begin dey dance o chakam
make you no send them eh
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send o
[bridge]
for your mind o
anything that you say i go do o
everything that you want i go get o
if i say make you dance
make you dance for me
make you dance for me eh eh
seen your offender han han
are you an offender han han
girl i wonder han han
can i be your defender han han
do you remember han han
back in december han han
for my motor
do you remember han han yeah yeah
[chorus]
nwanmo chakam
ifenememo chakam
make you no send them chakam
make you no send them o
nwanmo chakam
ifenememo chakam
make you no send them chakam
make you no send o
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send them o
nwanmo chakam
ifenememo chakam
baby no send them chakam
baby no send o
[outro]
shaydee on the single
spellz e le le le le
super sound
e.m.e music
Random Lyrics
- damonalbarnwhenhehadthatcutebowlcut - hide and seek lyrics
- jackie ward (uk) - king street lyrics
- monyhorse - 旅 (tabi) lyrics
- byekid - 396hz lyrics
- cameron turpel - someway, somehow lyrics
- m4d x - y'all stay watching lyrics
- blaccanese - the three stooges lyrics
- hikerrock - skemoskamo lyrics
- don airey - flame in the water lyrics
- monopol (producer) - haunting lyrics