
show dem camp, the cavemen., tim lyre & nsikak david - buga lyrics
[chorus: the cavemen.]
[?]
no be wash, no be ariel
they talk say you bad, forget
they go know you for area
[?] dem go collect
ọlọ́láyẹ mo ba r’ode
mr. money no mind them
ko ṣa ti ma buga wọn lo
[non+lyrical vocals]
[verse: show dem camp]
step into the setting, no further delaying bro
everybody hailing, you better be paying bro
band playing, money for hand, i’m spraying though
no love in lagos, you know how the saying go
everyday we fàájì, just to help the pain go
i fit change am for person if dem too complain bro (kúrò n bẹ)
nollywood movie, we playing the same role
local champion, ọmọ that’s just how the game go
so, congrats
when we don black (wa ṣe’re)
sipping blue label ’cause henny don cast
[?] n+gga raw cash
naija hustlers, we no dey come last (at all)
we all pass, due to more [?]
orobo, lepa, big or small yansh (e dey shake)
make it rain on ’em, check the forecast
at at, at all, dem say naim sure pass
[chorus: the cavemen.]
no be wash, no be ariel
they talk say you bad, forget
they go know you for area
[?] dem go collect
ọlọ́láyẹ mo ba r’ode
mr. money no mind them
ko ṣa ti ma buga wọn lo, lo
[non+lyrical vocals]
Random Lyrics
- nada - occupo poco spazio lyrics
- bryan daly - bertha lyrics
- croatoan - стань моей звездой (become my star) lyrics
- mc black [pr] - el champion lyrics
- latbours wealth - prime time lyrics
- leeteblan - гнильмозг (brainrot) lyrics
- chiquititas - hasta 10 lyrics
- ilovepng - dom lyrics
- a flock of seagulls - lovers and strangers lyrics
- amalfitano - marilyn lyrics