azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

shvka - bring your love lyrics

Loading...

baby bring your love
carry me dey go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
when i’m on the go

baby bring your love
carry me dey go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
when i’m on the go
uh huh

ouuuu
nah na na na na
nah na na na
nah na na na na
ouuu ouu

ah, wetin you dey do?
e be juju
you dey turn badman
into mumu
your friends no like me
dem’ go yinmu
me i no dey send baby
baby bring your love
carry me dey go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
whеn i’m on the go

baby bring your love
carry me dеy go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
when i’m on the go
uh huh

ouuuu
nah na na na na
nah na na na
nah na na na na
ouuu ouu

i be baller
agba baller
getting dollars
shvka musa
so ko su so
so ko su sa
call me baba
i go break yuh back
yeah!
i don’t need no friends
all i need is you bestfriend
come and ride with me
to the very very end
girl i dey with you
omoge no be pretend
babygirl no be pretend, yeah
baby bring your love
carry me dey go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
when i’m on the go
baby bring your love
carry me dey go
badman need yuh touch
when i’m on the road
will you dey with me?
baby follow show
when i’m on the road
when i’m on the go
uh huh



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...