azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

simi – borrow me your baby lyrics

Loading...

[intro: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o

[verse 1: simi]
ki lo fa nonsense
you say you like me
shey you dey whine me ni?
see picture wey dey for my dp
my boyfriend no go like this thing

[pre+chorus: simi]
no, no
sanda lilly
small thing, you catch feelings
rebe raba robo ribi
love no need agidi
ijaya, o la ya, because of desire
see me see wahala
he asking for lover

[chorus: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
[verse 2: simi]
k!llin’ me, k!llin’ me softly
i give you warning why you too dey call me?
you say you want me, but ko really funny
you get money and my baby sef get money o

[pre+chorus: simi]
no, no
sanda lilly
small thing, you catch feelings
rebе raba robo ribi
love no need agidi
ijaya, o la ya, because of dеsire
see me see wahala
he asking for lover

[chorus: simi, falz]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow (h+llo, ko gbe now)
borrow me your baby o (he’s not picking the line, why is he not picking the line?)
[verse 3: falz]
h+llo, h+llo, brother ade (what’s up, man?)
e jor e mabinu na mo le salaye
o wa improper, please brother, no talk am
don’t bother, no, it’s not that i wan chop
i’m just feeling peckish, just a little fetish
i no disrespect pls, i go use my senses (i swear)
we go run am well on the low, me sef i know (know)
no be wetin person dey talk for megaphone (that’s right)
no be fight, i just wan borrow your partner (one time)
just a night, if we can reopen that chapter (yeah)
i no come be capper, i no add ajasa (no)
i don’t like to tamper (wheeze), i no need to
wo leave talk, you no see the chemistry
she’s my first love, mo de miss e terribly

[chorus: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o (oh, no, no)
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
gbe mi ni iyawo re ah ah ah ah
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
[outro: simi]
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o
borrow, borrow, borrow, borrow
borrow me your baby o



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...