skipper - sugabelly lyrics
verse 1
sister monica, can’t you see that , you’re very wicked o
you want to chop my money and then you want to buy a car
you know no sey, me and you go enter the same one knicka
sugabelly, sweet my belly. no yarn many, just dey follow me go
sugabelly, sweet my belly. no yarn many, just dey follow me go
chorus
give me better love , give me give me better love
give me sweety love , give me give me sweety love
give me better love , give me give me better love
give me sweety love , give me give me sweety love
verse 2
konam nack me the beat, put me cap on the back so easy
now everything’s easy , making them mr busy now
making me shine o, wetin dey make shine o ahn
girl na you, everytime i dey think about you
girl your love dey shack me o jeje
what a feeling jeje o
see i love you mami, no dey do me strong things o
oya lemo mi jeje, jeka wa lo omo mummy
see i like me jeje, so make we just do jeje oya now
chorus
fade
Random Lyrics
- darktek & little big - russia bitch lyrics
- 2pac - never call you bitch again (live) lyrics
- kid buu - no more xans lyrics
- anelis assumpção - mortal à toa lyrics
- gabriel diver - hearts aligned lyrics
- pavement - best friends arm lyrics
- abandin all hope - we don't belong here lyrics
- kazi ploae - când luminile se sting lyrics
- discors - the new gods lyrics
- waldo & tre capital - double edged sword (the alliance) lyrics