
slamzino - no late comer lyrics
hooter hootermania na na na na
yo know
ye ye (sound it)
pon d beat is oriel
a beat like yours o rare
eh slamzino pon d riddim now mo n bo lorie
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
naso d thing go na inside life
(soundit) eh
i don’t even trust what i see
cause sugar wey u see look like salt
just keep doing my thing
cuz i no say one day everything go soft
ane time for my fans and my real n+gga
anywhere una go ema rire gba
gonna make it to d top cuz ama goal getter
ahaha ahaha aha hahah
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
f+ckk
i maan hear what dem badman
say at mi backayard
buh badchargie mi nah care
and mi flow is a bomb whenever
mi drop it you ready know it’s a nuclear
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
omo oba makana oh
kosi arugbo ni ghana oh
ina d game no late comer
sha ma bomb yankee like osama
dem go show u shege
dem go show u yawa oh oh
mandema no reason am
Random Lyrics
- llidizzy - wow lyrics
- deepsystem - mr. lonely lyrics
- mc kekel - não volta mais lyrics
- toteking - bumaye lyrics
- tabáni istván - fényév távolság lyrics
- kid travis - 7teen lyrics
- rozh - himlen brinner lyrics
- elane meta - madshot #3 gente lyrics
- ufo race - one more christmas song lyrics
- mc rick - cupido aposentado lyrics