azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

smada - superstar lyrics

Loading...

[intro]
uh+uh, huh+uh
make these demons leave me alone, uh
oh, no, no, no, yeah

[verse]
see, been on the journey for a long time
oh, i’ve been on the journey for a long time, yeah, yeah
too many things me i don face for this world
when e go reach my turn, me sef, i want to ball, my god
me sef i wan turn boss
i wan call shots, i want to ball
industry go show you pepper
that’s why you gats to use your head to avoid disrespect
no allow their nonsense
’cause if you give them chance, them go show you pepper
so, double your hustle make you sef jam them for that front
anywhere you enter, make them see say you be boss
and i know say this life na turn by turn
but anything wey happen, ayy, anything wey happen, i say, say, say, ayy
i’m gonna be a superstar
look into the mirror and i talk say i’m a star, star
and as my mama dey pray for me, i know say my time go reach in three, two, one

[refrain]
voices in my head speak to me every day like
“smada, you be the baba oh, baba oh”
uh, i swear, i no fit stop
i can never stop
i will never stop
voices in my head speak to me every day like
“smada, you be the baba oh, baba oh” (oh, nah, nah, nah)
i swear, i no fit stop
i can never stop
i will never stop (sholz out here)
smada, you be the baba oh, baba oh
smada, you be the baba oh, baba oh
i swear, i no fit stop
i can never stop
i will never stop
[outro]
h+llo, olabode
omo mi, how are you? how was your day?
ma so ri re oh
gbo gbe a fo
[?]
the way, the way to my success, it shall be well with you, in the mighty name of jesus



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...