solidstar - anointing lyrics
you see me, you see me dey spend my cash
my cash
ororororo
anywhere me go dem dey clear my road
my road
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
anointing (repeatedly)
omo no go there oh
hold it
im from aj city so i no dey le oh
oh no
see my head dey there oh
oh no
you won bring it down
omo ma lo be oh
obe oh
mhmm na anointing
i know me i get the anointing
see, omo na anointing
don’t tell me what they say
i know me i get the anointing
ano anonono
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
you know
i know me i know na anointing
na anointing
ay na anointing
who no go no go know
i don go, i see and i know
no be play omo no be joke
you paying your bills
today you know na anointing
see my brother i say na anointing
mhmm na anointing
who no go no go know
e get wetin i dey see
me i dey see
anana no
you see me dey spend my dough
e get wetin i dey see
omo me i dey see
na anointing
anna na na no (6x)
anointing
i know say i get the anointing
if you know say you get the anointing
ay me get the anointing
and i know say you get the anointing
Random Lyrics
- sergio umbria - we fly together until we find happiness lyrics
- chirok471 - nasenhaare (lelele) lyrics
- vatriox - pretend lyrics
- kevin gates - who want smoke (freestyle) lyrics
- finn & jonas - cloud7 lyrics
- siik & kocmo - goodbye lyrics
- platinum hit cast - see through lyrics
- endseeker - frantic redemption lyrics
- paul demer - on the way back down lyrics
- johniepee - go figure lyrics