solidstar - shashiwowo lyrics
see everybody know her
n0body, n0body likes her eh ya
she’s the only girl that makes me happy
see everybody know her
n0body, n0body likes her eh ya
oh nanana
she be shashiwowo eh
but we no care what dem say
we like am so
she be shashiwowo
but we no care what dem say
i say she sabi dance
i like the way she give that dance
++++ no dey carry last
shes a hustler but she get class
i like thе way she whine it low for me
a baby so sеxy
she look nice
+++
my baby girl shes classical
the way she do her thing
shes magical and if you don’t
her name is veronica
my baby cool and calm
shes spectacular
ah bay girl make you jack me up
pull it pull it and kack it up
girl im happy when im with you
eh yeah
she be shashiwowo eh
but we no care what dem say
me like am so eh yeah (4x)
i like her
wetin dem a talk e no matter
taking my girl to the altar
eh, any weather
i like her
wetin dem a talk e no matter
im taking my girl to the altar, to the altar
eh, any weather
say me i like when she
bite her lip and close her eyes
she make me want to take a bite
my girl bad and we ride for life
oh, its me and you tonight
i love it when she put that thing in me
when she whine on me
she calling me honey
its iyanya
see everybody know her
n0body, n0body likes her eh ya
she’s the only girl that makes me happy
see everybody know her
n0body, n0body likes her eh ya
oh nanana
she be shashiwowo eh
but we no care what dem say
me i like am so eh yeah (4x)
say i like her
she be shashi but i love her eh ah
eh ah eh ah eh
Random Lyrics
- mook tbg - all my life (remastered) lyrics
- dimanche - puzzle lyrics
- nectar - il - birthday lyrics
- karol g & nicki minaj - tusa (inglesa/english) lyrics
- yourhighness, tikur negus, & icients - real fantasy lyrics
- blueskull - backseat lyrics
- salmo - plof lyrics
- feyor - вода (water) lyrics
- maccentus - hs days lyrics
- carl perkins - honey don't (1996) lyrics