azlyrics.biz
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

sonorous – ogbon lyrics

Loading...

(intro )
like basically i can’t really explain
but the same time weytin i go do
na to thank god
as e happen i know no sef walai

(verse 1 )
i don wanna be a late comer
even though my teacher no understand
say the hold up wey catch me tie rapper
i be that same gee from gutter
so many downfall many big format
wey dem install for my head
but i still survive

(hook )
ko so ogbon to le da
ko is wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko so ogbon to le da aaa
ko si wa to le wuuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool

(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4
verse 2
i swear down you can’t understand
so many yawa many sacrifice
e be like say man won to payin
some many shoes then wey no be my size
dey go we dey your back like school bag o
ogbeni see na lie dem too bad o
for their face you be dush bag o
so malo gbe won so ri like a durag o ×2

(trumpet )

(hook )
ko so ogbon to le da
ko si wa to le wu
say to make am na taboo
brother man don’t take me for a fool
ko sogbon to le daaa
ko is wa to le wuuuu
to le wu uuuuuu
don’t take me for a fool

(chorus)
more aiye mo safun aiye
won ni kin farabele sala aiye ×4



Random Lyrics

HOT LYRICS

Loading...