soti - eko lyrics
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
[verse 1]
l a g o s state
u can’t live here if u no get crase
and u no fit survive with ur own template
cos them no send u if u no get pay
grand pa u de form daddy yo
u no carry come but u wan carry go
mai barrow shey u wan carry load
for hip hop hurray u de dance awilo
eko b d place of life
cos the city don’t sleep whether day or night
water de scarce and dem no bring light
but no matter as e be we go de alright
[hook]
we no get work but de pay us
we no get love for the neighbors
we de chase money no favors
everyday life for lagos
sleep wake up grind turnup x8
las gidi wey we de e b jungle
even if ur name no b smith u go humble
u go vex u go flip till u tumble
and if u no get mind u go fumble
[verse 2]
some days we de pray for rain
and when d rain fall e de rain for days
everybody de sharp p-ss razor blade
dem de hustle for d bread plus mayonnaise
so whether u b king u b artiste or u live around the vi axis wetin u no fit escape b d traffic
qase on d beat oya dance it
[bridge]
eko , there’s no place like eko
[hook]
sleep wakeup grind turnup x8
Random Lyrics
- winier wyne - baila pa' mi lyrics
- fo&o - sexyback lyrics
- tuantigabelas - legacy (harimau soematra) lyrics
- cristina f - dear beauty lyrics
- בוא לבר - buf herum - בוף חירום - bo labar lyrics
- fran laoren - you got something lyrics
- aperestyagin - misanthrope lyrics
- y40i - payday lyrics
- mago the guy - need lyrics
- jack vidgen - loving you lyrics